WEIGHT: 51 kg
Breast: 2
1 HOUR:30$
NIGHT: +30$
Sex services: Naturism/Nudism, Golden shower (out), Sex lesbian, Disabled Clients, Ass licking
Janet wey be hair dresser come happy on top di news as per say she don get chance to beta her life and dat of her family. Before dem leave Nigeria, di man carry dem go shrine go swear. Janet say she refuse to swear but di oda girls wey follow go say dem cut dia fingers, cut hair for dia armpit, private part and dia head.
After dis one, dem break Kolanut and alcohol come give dem to swear say if dem run and refuse to pay dia madam, dem go die or dem no go do beta things with dia life. Her journey na by road and na two days e take dem before dem reach Burkina-Faso. Na dia di man come call some women to come pick dem and na dat place dem negotiate dia price come sell dem to di madams.
So after three days, di madam come meet us say we go start work tomorrow. Dem come show us room, give us condom and stick wey dem carve like penis come dey teach us how to satisfy male customers", she explain.
For two weeks Janet cry and try to escape but she no fit as dem lock dem inside room from morning till night wey dem suppose go out go prostitute and na until she work pay her madam CFS before dem free her. According to one UNESCO report wey comot for , Nigeria don get bad name as leading African country for human trafficking as di crime be dey third largest crime after economic fraud and drug trade and di headquarter of di trade na Edo State South -South Nigeria.
NAPTIP Director-General, Julie Okah-Donli say di mata dey ground well-well sotay di agency don dey use native doctors to help fight against trafficking since na dia place di traffickers dey go give di people oath swear. She say before-before for Edo state, some girls dey go abroad go do prostitution work because e dey legal for some countries but traffickers don kolobi di business and start to dey use people anyhow.